Khaid- anabella lyrics
Oh oh
If I ever hurt you girl I’m sorry
(Girl I’m sorry)
Oh my baby no go leave me follow zaddy
(Follow zaddy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send
carry my money make we go faji
{Chorus}
Baby Wetin sup o
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o
Leave them make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo
{Verse 2}
Baby make you no do gawu
Oya take anything wey you want
I be talk and do
Money too long e get part two
I know say you dey feel me
So no go dey mezebu
Girl you dey reason me one kind
And e dey pain me o
(And e dey pain me o)
And if na cash wey
You want I go waybill oo
Girl if you ever fall my hand
That change go pain me ooo
(say e go change me)
If I go ever love you na maybe ooo
(But shey you know say)
If I ever hurt you girl I’m sorry
(Girl I’m sorry)
Oh my baby no go leave me follow zaddy
(Follow zaddy)
My Anabella say na only you dey turn me on
But I no send
carry my money make we go faji
{Chorus}
Baby Wetin sup o
Touch my weaking point o
Make dem throw me punch o
Say me I go take insult o
Leave them make them talk oo
Make them talk rumors oo
Make them throw me punch
Say me I go take insult oo
That’s the lyrics of Anabella by Khaid
Delivery
The calm delivery by Khaid on this song is what is needed. It is so cool; so amazing that it makes Anabella flow so beautifully.
It’s commendable how Khaid can be on a track and it can have such tranquility, such beauty, such perfection. To be honest, a calm delivery was needed for this song and that is exactly what they both did on the song. Really, kudos to them both on this track. The fact that their voices are above the mix but the production is on point is what makes the track almost perfect.
Also, can we talk about the symphony? Anabella was meticulously made.
Relatability
This track sounds like a safe place- a really safe place and this can easily be distinguishable through Anabella by Khaid. Anyone can relate to this song and it is a couple anthem anytime any day. It is a song that can be played at wedding that couples can listen to and feel so happy about each other. In fact, single people will want to be in a relationship because of this song!
Replay Value
Anabella Lyrics Khaid adds to the replay value of the track. The delivery, reliability and sheer symphony of Anabella adds to its replay value.
About
Shekoni Suleimon Abiola also known as Khaid is a 17 year old musical artist from Ojo, Lagos state.
He is currently signed to Neville records owned by popular comedian and influencer Sydney talker.
He is an upcoming artist in Nigeria who was named ‘Khaid’ by Sydney Talker because he wanted something simple, different and catchy.
Khaid is the first ever artist signed to Neville records. Khaid was a former mechanic and he used to drop freestyles on social media before he got discovered by Sydney talker.
His hit track with you which topped charts everywhere was his first ever recorded song released which shows his immense talent.
Khaid wishes to go back to school soon to study Fine Arts. He wants to work with Made Kuti, Rema, Ruger and Blaqbonez.